Pere BBN
BBNaija love “Shine Ya Eye”: Na who no shine him eye, dey fall in the wrong love oo. But although from wetin we don they see since nobody pass God. Like when Nina for double wahala go enjoy her sef with miracle for inside bathroom, Nina don marry rich man for Yankee, she even by new Nyash join.
Or when Kaffee and Gedoni get enjoy their self steady when mercy Eke even need to advice am about the constant enjoyment. But now Kafee don marry her Gedoni and mercy eke we bin dey advice am the talk say if she fit return to BBNaija Pepper dem, she no go gum body.
Wetin me personally go advice these housemate na to enjoy them self wey wey. Because all this things dey baba God hand;
If not, why Bisola go do tall tony blow job, come reach outside house come dey hear sat triple T get complete wife and children.
Even as Dorothy Bachor codedly do bright blowjob for night wey for morning bright carry face as if na him birth right.
Nobody know where attempted ship go end, wether na for ice ore go land na him do wey we dey wish all these possible ship smooth sail as them begin to sail for BBnaija Shine ya Eye.
Just as the two married man and married woman they rub minds on how things go they for the life partners wey them leave for
That girl wey choke choke hole for plenty parts of her body say she like boma, yusef get one kind mysterious cuteness and cross na her first, we nor know wetin she mean bet cross sha, give am one light kiss for her cheek.
Laugh wan kill me die, Arin BBN say Boma na for the streets!!! Me I no understand why she talk like that ooo. But I dey think say na because many of the female BBNaija Shine Ya Eye housemates dey feel Boma. Another reason fit be say, Boma BBN dey do anywhere belle face. We go need to watch out to see wetin Arin BBN mean by Boma is na for the streets
Sammie say him like peace because she look like him ex, but for the round table when them stay they discuss this ship matter, other BBN Housemate like, NINI and ring say na because him still get feelings for him ex na him make him them see person come the like am, because of how she take resemble person wey don break him heart. Na Nini BBN also open Sammie Nyash say Sammie wan die on top how peace fine after she comot all the Jambaki wey she rub come house.
No be say na love or romantic ship ooo, but this two people NIYI and Tega BBN get wife and husband outside the side house, which mean say them two understand how things be for people wey don marry to enter Big brother competition. Their friendship na wetin me personally wan see.
Mariam Emily Adama is a copywriter, SEO strategist, and digital marketer passionate about using words to inform, inspire, and influence. With over seven years of experience writing for global brands and managing digital campaigns, she brings a data-driven yet creative approach to content creation. When she’s not writing or analyzing trends, Mariam enjoys exploring new cultures, reading, and documenting stories that celebrate African excellence.
The controversial collection of evidence and information allegedly gathered by disgraced businessman Jeffrey Epstein continues…
It was announced earlier that Fela Kuti will receive a posthumous Grammy Award for Lifetime…
The 2026 Grammy Awards is set to hold today, February 1, 2026, and several music…
Several popular couples in Nigeria didn’t quite make it till the end of the year,…
Celebrity chef Hilda Baci has kicked off 2026 on a high note after becoming a…
We have created a practical, step‑by‑step guide specifically for Nigerians who want legitimate remote jobs…