BBNaija love: Possible ships wey fit sail BBNaija Shine Ya Eye
BBNaija love "Shine Ya Eye": Na who no shine him eye, dey fall in the wrong love oo. But although from wetin we don they see since nobody pass God. Like when Nina for double wahala go enjoy her sef with miracle for inside bathroom, Nina don marry rich man for Yankee, she even by new Nyash join.
History of how some ships don sail for BBNaija
Or when Kaffee and Gedoni get enjoy their self steady when mercy Eke even need to advice am about the constant enjoyment. But now Kafee don marry her Gedoni and mercy eke we bin dey advice am the talk say if she fit return to BBNaija Pepper dem, she no go gum body.
Wetin me personally go advice these housemate na to enjoy them self wey wey. Because all this things dey baba God hand;
If not, why Bisola go do tall tony blow job, come rea...


















